Mp3 Land
  • Pakistani
  • Punjabi
  • English
No Result
View All Result
Mp3 Land
No Result
View All Result
Home English

Many Things Mp3 Song Download By 2023 Mp3 Free

landofficial by landofficial
May 1, 2023
in English
0 0
0
0
SHARES
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

New Many Things Song Mp3 Download For Free 2023. Most Popular Hip Hop Song Many Things Mp3 Download in 320Kbps Free. Music By Zinoleesky, and Lyrics Written By Zinoleesky. Also Download All Best English Songs With High-Quality Audio, Many Things Song Download Mp3 With Lyrics Only On Mp3Land.co.

Many Things Lyrics  - Wo Lyrics

Many Things Mp3 Song Download

Many Things Mp3 Song Download

Many Things Song Lyrics

Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I'm living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I'm living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

ShareTweetShare

Most Popular

Eshq Lyrics Jamal Mubarez - Wo Lyrics

Eshq Mp3 Song Download By Jamal Mubarez 2023 Mp3 Free

by landofficial
April 26, 2023
0

Chhora Albadi Lyrics Ianmlk, Stella - Wo Lyrics

Chhora Albadi Mp3 Song Download By Ianmlk, Stella 2023 Mp3 Free

by landofficial
April 7, 2023
0

Lord Of Ruins Lyrics CRYPTA - Wo Lyrics

Lord Of Ruins Mp3 Song Download By CRYPTA 2023 Mp3 Free

by landofficial
June 1, 2023
0

Medalioni Lyrics Noizy, Stresi - Wo Lyrics

Medalioni Mp3 Song Download By Noizy, Stresi 2023 Mp3 Free

by landofficial
May 20, 2023
0

Fragole Lyrics Achille Lauro, Rose Villain - Wo Lyrics

Fragole Mp3 Song Download By Achille Lauro, Rose Villain 2023 Mp3 Free

by landofficial
May 16, 2023
0

To Hell And Back Lyrics DIETH - Wo Lyrics

To Hell And Back Mp3 Song Download By DIETH 2023 Mp3 Free

by landofficial
March 18, 2023
0

Tags

AiSh Alka Yagnik Antra Singh Priyanka Arijit Singh Arjan Dhillon Arvind Akela Kallu Asees Kaur Ashu Twinkle BOHEMIA Diljit Dosanjh Drake Ed Sheeran Gulzaar Chhaniwala Gurlej Akhtar Gurlez Akhtar Gurnam Bhullar Jass Manak Javed Ali Jubin Nautiyal Karan Aujla Khesari Lal Yadav Kumar Sanu Mankirt Aulakh NBA YoungBoy Neelkamal Singh Neha Raj Nusrat Fateh Ali Khan Pawan Singh Pramod Premi Yadav Priyanka Singh Rahat Fateh Ali Khan Rakesh Barot Renuka Panwar R Nait Sahir Ali Bagga Samar Singh Shilpi Raj Shivani Singh Shreya Ghoshal Sidhu Moose Wala Sid Sriram Singga Stebin Ben Tuntun Yadav YoungBoy Never Broke Again
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Contact Us
Copyright © 2022 Mp3Land
No Result
View All Result
  • Pakistani
  • Punjabi
  • English

Copyright © 2022 Mp3 Land. All rights reserved.

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In